TRACK:SHITO
LYRICS BY:BENISAH SAVIOUR(SM BABY)
INTRO
Sometime edey funny me yeehEdey funny me yeeh
VERSE 1
Everyday you seh you be clean heart you be righteous
Dem say dem be better than me but abi virus
What dem go do weh we go envy?
Me adey pray for my enemy
Nyame se he go lay de table in front of my enemies
And ago shine
Rise to the sky
The pain you dey feel for your heart'o you cause am oo paddy
Na only you sabi
Me too adey want dat money
Charley ebi long long journey
Don't be a Judas oh Johnny
CHORUS
Waawa OhEesha l3 tumor shito
Waawa Oh
Eegbele l3 tumor shito
Waawa Oh
De thing dey pain am oo
Waawa Oh
Why you dey cry oo o
VERSE 2
If you no understand de thing
Come to my place make i show you de thing
No be so we dey think
Come to de wise,walk with de King
Charley you know me atara
So gyae you know me ataya
You know seh adey throw fire
Pepper go burn you mu je baaya
Bwoy ah chat you ah chat
Me know unnu cyaan walk unnu talk
So make up your mind before man ah go murder your spat
Yeahh El-Shatta,El-Shatta
Always keep my thing fatter
Yo wanker mi know seh you fraid'ah me
So better mind biz
CHORUS
Waawa OhEesha l3 tumor shito
Waawa Oh
Eegbele l3 tumor shito
Waawa Oh
De thing dey pain am oo
Waawa Oh
Why you dey cry oo o
BRIDGE
Y3 ka wo'ntieDabidabi na wo be hu
Kaa wie ne onuu
Oba na k3 ohimkp3
VERSE 3
Make we dey think ooWhat some dey do no be real oo
So adey pray for my fans
Adey pray for my friends
Adey pray for my people
Ghana some man'ah walk with wire like informer
Dem dey envy when de people hail you like Obama
Watch dem when dem come to you
Same people ah go sell you out
Mi know dem like mi boxers inna mi jeans
(REPEAT CHORUS)
REPEAT BRIDGE
LYRICS BY:BENISAH SAVIOUR(SM BABY)
Post a Comment