Beaking News

shatta-wale-ft-sm-militants-thunder


ARTISTE:SHATTA WALE FT SM MILITANTS
TRACK:THUNDER FIRE
LYRICS BY:BENISAH SAVIOUR(SM BABY)

INTRO
Yeah Shatta wale
Ohhhhh

SHATTA WALE
Big boy I no dey see nobody higher than Jah oo
If u no like me Charlie fe m) noba ho
I no like man wey dey fight woman oo
Keep ur baby well even if she be kayayo
Because tomorrow go be another story oo
Story story make I tell u story

JOINT 77
Shatta mede3 3nfa me ho s3 wano gbaga oo
What I know say wani so 3hye s3 kakaduro
Abrab) y3 hard nanso daakye y3 b3 duru oo
Don't make I tell u say ur mother
Errrrr ur mother
Make I tell u say ur mother food sweet
Mese deede aah )mo y3 nyinaa 6ft
You know say Shatta movement be big thing
I say if eno be Jah and these girls who be me

CAPTAN
Everyday demma calling cappy - cappy eyyy
Me Adey sing this song for the party - party eyyyy
Okay Joint make I tell dem say I no be mumu boy
I go dey talk my mind f*** it make everything spoil
We no dey praise Tetteh Quarshie
what if ebe me ago make that cocoa spoil
We taya with this lie - lie
Me I tell poverty good bye
Kunzo ku du baani tonight
Yabaku mamaki
Rock chains and Versace
See I wear chains and Versace

CHORUS 4x
Thunder fire
Dem doomed doomed doomed
Dem doomed doomed doomed
Thunder fire

ADDI SELF
Me I want to do this forever
Write my story okada to range rover
Ghetto youth Adey blow my thing like massa kaylor
Jah know my war bigger than Charles Taylor
Why udey want eat my food
Brother I go touch you
God no sleep oo
God no sleep oo
I say God dey watch u
See I do am again
And I do it again
Now you go dey talk
See how tramol kill dem a say suni yawa oo
A say see rafinol kill dem oo suni yawa oo
Badman ah kill dem oo
Badman ah kill dem oo

(REPEAT CHORUS)
OUTRO
I swear my father cantona gbo...
Okay my name is Captan and I wanna introduce
Hehe the girls call me odehye3 run away
But don't know why , my real name be 77
U already know Addi
De gyal'em daddy
Mumu 1 Mumu 2 Mumu 3


Post a Comment

أحدث أقدم